musicas.mus.br
Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - ALL MY LIFE - ADEKUNLE GOLD - música e letra
Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas
All My Life letra
It's Kel P Vibes
Kilofe omoge
Everything is on me
See me I want this your love
Alele o di dandan
See my doctor, he dey tell me
You be the cure, you're my medication
Where you come from kasala don burst
Omo ja, ja, ja, ko ma lera o
Omo pesin go kpai
If dem come for my baby walahi
Eh! You can be rest assured
I no dey sleep, I go dey on guard
Eh! Forget other girls wey dey jealous you
Forget other boys way dey skobo you
Baby me I no dey bobo you
Osa you no say me cover you
Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking
Ten milli' for your Birkin
And if you like fun mi ni billing
I just don't want you deceiving me
I dey take things too personally (personally)
There's just a part of me that want you more, more, more
And I'll be here 'cause I've been waiting for long, long
Coolu my heart like a beautiful love song
Tony Umez, girl you do me like pawpaw
So da bayi
Baby ma je n Sun ta, I dey outside
No carry me go goal, no offside
Make dem reach ninety-nine, I'm still your guy
2 AM, I'm knocking on your door
Open your heart baby jor, jor, jor
If you say you love me, you no go die
Make our feelings collide oh my my
Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking for ya
Dey outside
No offside
Still your guy
So da bayi
Dey outside
Adekunle Gold - Letras
- 5 Star
- 5 Star (feat. Rick Ross)
- AG Baby (feat. Nailah Blackman)
- All My Life
- Antiode (feat. Nao)
- Before You Wake Up
- Chasing Peace Of Mind (feat. Habib Koité & Ami Faku)
- Come Back To Me (feat. Khalid)
- Do You Mind?
- Don't Be a Baby
- Falling Up (feat. Pharrell Williams & Nile Rodgers)
- Handle Me (feeat. Lous And The Yakuza)
- High
- Ire
- It Is What It Is
- JEEZU (feat. Doja Cat, Jeymes Samuel & Kodak Black)
- Kelegbe Megbe (Know Your Level)
- Kere
- Look What You Made Me Do (feat. SIMI)
- Not My Problem
- Ogaranya
- Okay
- Omo Eko
- One Woman (feat. Ty Dolla $ign)
- Party No Dey Stop
- Pretty Girl (feat. Patoranking)
- Room (feat. Jeremih & 2 Chainz)
- Sabina
- Sinner (feat. Lucky Daye)
- Sisi Ganja
- something different
- Soro
- The Life I Chose
- Tio Baby
- To My Own
- Wrong Person (feat. ODUMODUBLVCK)
top 30 músicas
©2003 - 2024 - musicas.mus.br